Browse artistes: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9      Search :

REQUESTED LYRICS

  • oliver twist - D'banj,Don Jazzy
  • i'm feeling good - TuFace
  • Take you away - Bouqui
  • this is a song for all nigerians - onyeka onwenu
  • Young erikina - Olamide

You are implored to join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think. Tell a friend Now.

"Back in the days" by Sound Sultan

Song Title: Back in the days
Artiste: Sound Sultan
From Album:
Year : 0000
Genre :
Lyrics:
(Intro)
Ha ha
Sound sultan
Naija ninjaz whaoo
Check it out
I dedicate this to all the ladies wey they see us before wey they pass by album
Nowadays we go say hi

Chorus
Back in the days
Dem never use to come but now when dem see us
Na to run run follow we
Why?
I don?t know why
May be na because dem they see us for TV, why? I don?t know why were you been they when ?owu?
Day blow me why
I don?t know why
I don?t know wow wow wow wow wow
2x

I want be millionaire
Like bassey and company
Always wanted to be the one
The ladies accompany
Old boy you need to see
The way the ladies were all dumping me
Like say I be refuse or a bay
With a drunk and a cruise
Them they dune on me what!!!
This economic sucks
Baba god even in rain
Shine your sun on me when I look for mirror
Na stranger I dey see
In front of me
You no ?owu? ehe
Na me reveal the synonym
Never holding pocket dry
Vry skinny rugged guy
Kind of guy who tells ladies ?hi?
Dem go say ?hi?
Born without a silver spoon
But him I go get am small ?when?
No dey shout cool
Just give me a year or two
Like eze, I?ll go to school
Ukpali I go show you proof
Eee me now
Even when you close your eyes
You go see me now, why,
Because them dey try imagine
How I go be to be now hee, hee, hee
Shey you they see us now pele

Chorus repeat
Posted by: Opeawo
Did you notice any error in our lyrics or on our pages. Pls report such errors so as to help us serve you better.

TOP 5 POSTERS

  • Poker - 15
  • Miss Tee - 13
  • Biyi Babalola - 11
  • Deji - 4
  • Mycks - 4

Copyright 2006 - 2012 ennovateNIGERIA. All rights reserved.   Terms and Conditions  |  About Us