Username:  
Password:  
  Forgot password? Sign Up
 
 
Browse artistes: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9      Search :
 
 
 
You are implored to join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think. Tell a friend Now
   
 
Song Title: Back in the dayz
Artiste: Sound sultan
From Album:
Year : 0000
Genre :
Lyrics:
intro
Ha ha
Sound sultan
Naija ninjaz whaoo
Check it out
I dedicate this to all the ladies wey they see us before wey they pass by album
Nowadays we go say hi

Chorus 2x
Back in the days
Them never use to come but now when dem see us
Na to run run follow we
Why?
I don’t know why
May be na because them they see us for TV
Why?
I don’t know why
Were you been dey when ‘owu’ dey blow me why
I don’t know why
I don’t know wo wo wo wo wo

Verse 1
I want be millionaire
Like Bassey and company
Always wanted to be the one
The ladies accompany
Old boy you need to see
The way the ladies were all dumping me
Like say I be refuse or a bay
With a drunk and a cruise
Them they dune on me what!!!
This economy sucks
Baba God even in rain
Shine your sun on me when I look for mirror
Na stranger I dey see
In front of me
You no ‘owu’ ehe
Na me reveal the synonym
Never holding pocket dry
Very skinny rugged guy
Kind of guy who tells ladies ‘hi’
Dem go say ‘hi’
Born without a silver spoon
But him I go get am small ‘when’
No dey shout cool
Just give me a year or two
Like eze, I’ll go to school
Ukpali I go show you proof
See me now
Even when you close your eyes
You go see me now, why
Because them dey try imagine
How I go be to be now hee, hee, hee
Shey you they see us now pele

Repeat Chorus

Verse 2
... in those days
When i been dey
Just be single like like Destiny's Child
All of them don come back
Them kneel down dey beg
Say You Sultan, please sign your name on my chest
Augustus, give me show
Shock my pay
Now wetin make I dey hear
I dey make in dey there
Yo B, don look say my pay pass yours
No wonder she dey run come greener pastures

Repeat Chorus

Verse 3
Dum dibli dibli dibli dibli di dan di do
Party inna the place, we no fit do that before
But now when they see say we dey run microphone
All the girls, them no want leave we alone
We thank God o
Lagos, Nigeria to London
Lambo, we thank God o
After the rain, come sun so we dey move on
On on on on...
Them say we no go shine
Wetin dey
The evil has disbanded
Now the able has landed

Yo, what's wrong with you mister
....
I roc the mic
all places
I am up in the mix dropping the hits
I make opposition drop like terrorists after 6
My mouth be the weapon
So people, hot steppin
I smash ....
better checking every second
Baby shake it for me
While I bend it like I am Beckham

Repeat Chorus

© Sound Sultan
Posted by:
 
lect_db($rating_dbname); ?>
  • Currently 0.00/5
Rating : 0.0/5 (0 votes cast)
Sign in or register to rate song
 
  Bookmark and Share  
 
 
 
 
   
 
 
Did you notice any error in our lyrics or on our pages. Pls report such errors so as to help us serve you better.

 
 
     
 
 
  Naijalyrics is an aggregator ofNigerian Song Lyrics and Nigerian MusicVideos. Visit our Blog as well.  
 
Copyright 2006 ennovateNIGERIA., all rights reserved    Terms and Conditions  |  About Us  |  Sitemap.