Browse artistes: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9      Search :

REQUESTED LYRICS

  • Pakurumo - Wizkid
  • if you wine for me - Kas
  • beef - MI
  • Everything - 9ice ft tiwasavage
  • Hustle - MI

You are implored to join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think. Tell a friend Now.

"Jebele" by Kween

View Video
Report Error
Song Title: Jebele
Artiste: Kween
From Album: Kweendom Come
Year :
Genre :
Lyrics:
VERSE 1
She called the house today
telling me this, telling me that
where you both slept last night
Boy you know that ain't right
She said your love's getting stronger
but I can't hold much longer
na you dey put asunder
I just can't help but wonder
honey mo
gini ka n mere gi
esigwa yin mo
Tell me what I've done wrong
can you give me one reason
just only one reason
I just might let you be

HOOK
Cos i no fit hold your handie o
I no fit tie your leg
I no fit pluck your eyes o
E no make sense abeg
If today I lose you
dem no make you for me
If I'm supposed to have you
nobody fit take you from me
So I say

CHORUS
Jebele jebele (2x)
make you dey go [Jebele jebele]
I no do again o [Jebele jebele]
If you dey chop dey go [jebele jebele]
Na today e finish [Jebele jebele]
Leave me alone [jebele jebele]
Your monkey don get belle

Verse 2
Yes i called her a monkey
She jumps on men like a junkie
You chose to be with her
and thats so sad
am going back to my dad
you were all I had
You broke my heart in two
and thats so sad
honey mo
gini ka n mere gi
oriaku mo
Tell what I've done wrong
can you give me one reason
just only one reason
I just might let you be

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

BRIDGE
Boy I've made up my mind
cos this time you really stepped out of line
and I no fit waste my time [I no fit waste my time]
I don't think I can still spend my life with you

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Make u go your way
Make I do my thing
Soilder go, soilder come, Haha
Wetin you fit do I fit do better, Ha
Shayo na bassssssssssss

REPEAT CHORUS (till fade)
Posted by: Admin
Did you notice any error in our lyrics or on our pages. Pls report such errors so as to help us serve you better.

TOP 5 POSTERS

  • Poker - 15
  • Biyi Babalola - 11
  • Miss Tee - 11
  • Mycks - 4
  • Deji - 4

Copyright 2006 - 2012 ennovateNIGERIA. All rights reserved.   Terms and Conditions  |  About Us