You are implored to
join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think.
Tell a friend Now.
"KARRI GO" by Six Foot Plus
Song Title: KARRI GO
Artiste: Six Foot Plus
From Album:
Year : 0000
Genre :
Lyrics:
y base is solid, like Peter the Rock
Comot Tuke- Tuke for road here comes the Mack Truck
Karri go?. Karri go?.
Karri (4x)
Karri go? (or make you) comot for road
Karri go?, la-la-la-la-la
Karri go?, (or make you) comot for road
Karri go?
Dis Naija Hip Hop scene no complete without me
Without my skills, my style, my lyrical ability
(True?) Na lie before? You no know before?
Comot Tuke-Tuke for road, here comes the Mack Truck
My fans don dey hala dey ask (wetin dey happen?)
Say when we go hear Millennium Buggin' part two?
Well, na him be this, see am, see me
We don dey do this thing before 1993
Dis Music biz una see so na heavy battle
E no easy (at all) di road when we dey travel
Show promoter na check-point, pirate be robber
Dis plus that turn musician to pauper
One no wan pay well, di other one dey sell
Illegally, wetin belong to someone else.
Eyes don red, di beef e don done
Comot jaga-jaga for road, we don dey come Eh!
Chorus
I say this Naija Hip Hop scene's incomplete without me
Without my skills, my style, my lyrical ability
(True?) Na lie before? You no know before?
Comot Tuke-Tuke for road, here comes the Mack Truck
I carry from Kaduna , to Zaria , to Benin ,
To Enugu , around Nigeria una see me?
Dat na before, now we international
Di music when we dey play don make us popular
I'm knotting things up like the professor
I've played the victim, meet the aggressor
Hip Hop is taking over see the legend advertisement
Express yourself! I look around in amusement
No be di same Hip Hop wey people rubbish
Mash for ground, think say them dey punish
No be di same Hip Hop, brand carry establish
One of im brands? My people, I argue finish
You know sometimes when you say some things
People don't know that you know what you're trying to mean
Now- who go tell me say I no dey flow?
Six Foot Plus na your time abegi carry go!
Posted by: