You are implored to
join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think.
Tell a friend Now.
"Me And You No' Be Enemy" by Lagbaja
Song Title: Me And You No' Be Enemy
Artiste: Lagbaja
From Album: WE
Year : 0000
Genre :
Lyrics:
We come from different places
Speak with different tongues
But all tongue is red
For we are the same
We are brothers and sisters
We may be different cultures and nationalities
But all tongue is red
For we are the same
For we are the same
My brother, my sister
When Igbo meet Yoruba
Him no go know
Who come from where o
For him eye o
Chorus: All of them na the same
Whether na from Ofa, Ijebu, ab'Egba
All of them na the same
Modaeke, Ife, Ogbomoso, ab'Osogbo
All of them na the same
Ilesa, Ab'Oyo Ile
All of them na the same
Everybody na family o
Ghana wey come Naija nko
Him no dey know (lai lai)
Who come from where o
For him eye o
All of us na the same
I say for him eye se
All of us na the same
Whether na Efik, Tiv, Ibibio, or Urhobo
All of us na the same
Whether na Nupe, Hausa, Ijaw or Itsekiri o
All of us na the same
Everybody na family
Think well well you go see
Chorus: Me and you no' be enemy
We suppose to be family
Na what you dey find, I dey find
Abi na what you dey find my brother
Sebi na what you go chop you dey find
Na what I go chop I dey find
Na the same thing we dey find o
Struggle for survival
To come out from poverty
Na the same thing we dey find o
You see brother, sister
Chorus: Me and you no' be enemy
We suppose to be family
Na what you dey find, I dey find
Eh...eh...eh...eh...
We be family
Created by the same Creator
Sebi we dey live together before o
We dey share together before o
We dey suffer together before o
Sebi we dey marry together before o
Ki lo wa de?
Me and you no' be enemy
we suppose to be family
Na what you dey find
I dey find
All tongue is red
For we are the same
My brother, my sister
When you self see oyinbo
How you go know
Who come from where o
For we eye o
All of them na the same
Oyinbo wey meet Africa man
Him no dey know
Who come from where o
For them eye o
All of us na the same
Wh
Posted by: