Browse artistes: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9      Search :

REQUESTED LYRICS

  • oliver twist - D'banj,Don Jazzy
  • i'm feeling good - TuFace
  • Take you away - Bouqui
  • this is a song for all nigerians - onyeka onwenu
  • Young erikina - Olamide

You are implored to join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think. Tell a friend Now.

"Plenty nonsense dey for Nigeria" by Femi Kuti

Song Title: Plenty nonsense dey for Nigeria
Artiste: Femi Kuti
From Album:
Year : 0000
Genre :
Lyrics:
(chorus)
You go see nonsense thing
wey go make you just dey cry
you go cry? blood go commot from you eye

You go see nonsense thing
wey go make you just dey vex
you go vex? till you break your head?

(verse)
So fire engine go come quench fire
Dem go forget bring water
They tell you to quench the fire you must pay

In the name of free education
Jakonde build school for poto poto
the schools no get window
pikin don carry table chair to school

Police no get better salary
So arm robbers dey rob, dey go
They make police stand for road
Disgrace themselves they beg e money

Bribery and corruption
come enter our body
honesty no dey pay again
Na illegal business dey prosper?

When Babanginda dey spoil Nigeria
Abiola no talk against am
he follow am dey chop, dey enjoy
Together they want make Nigerians craze?
Posted by: Mycks
Did you notice any error in our lyrics or on our pages. Pls report such errors so as to help us serve you better.

TOP 5 POSTERS

  • Poker - 15
  • Miss Tee - 13
  • Biyi Babalola - 11
  • Deji - 4
  • Mycks - 4

Copyright 2006 - 2012 ennovateNIGERIA. All rights reserved.   Terms and Conditions  |  About Us