Username:  
Password:  
  Forgot password? Sign Up
 
 
Browse artistes: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9      Search :
 
 
 
You are implored to join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think. Tell a friend Now
   
 
Song Title: Se na like dis
Artiste: Wande Coal
From Album: Mushin 2 Mohits
Year : 2009
Genre : HipHop
Lyrics:
Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey (3ce)
i no fit wait oh make things for change oh
now make we join hands makd am beta beta eh (2ce)
once upon a time,dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car,
once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time
now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more

Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry
e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh
e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is unbearable eh
wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
Posted by: Admin
 
lect_db($rating_dbname); ?>
  • Currently 0.00/5
Rating : 0.0/5 (0 votes cast)
Sign in or register to rate song
 
  Bookmark and Share  
 
 
 
 
   
 
 
Did you notice any error in our lyrics or on our pages. Pls report such errors so as to help us serve you better.

 
 
     
 
 
  Naijalyrics is an aggregator ofNigerian Song Lyrics and Nigerian MusicVideos. Visit our Blog as well.  
 
Copyright 2006 ennovateNIGERIA., all rights reserved    Terms and Conditions  |  About Us  |  Sitemap.