You are implored to
join the NaijaLyrics Club as there are so many opportunities you get by joining. It will do us more good, if you also tell a friend about this site. That won't take your time, I think.
Tell a friend Now.
"Sweet Mouth" by Lagbaja
Song Title: Sweet Mouth
Artiste: Lagbaja
From Album:
Year : 0000
Genre :
Lyrics:
Eh my darling na wah o how you come like sweet talk like this?
Person wey he talk true, you no give am face, you say sa swegbe baba ode ?
But person wey him mouthi sweeti, wey him tongue na honey,
Who go whisper lie for your ear?ah?
That one na him you follow, se na him be correct, eh baby he get wetin him dey find?.
But sha if that na the system, wey you sabi, oyaa ma go e man a de su e?
To ba se pe temi nikan ni o, Ah mama mia
Ma kuku ba e ku o, eleyinju ege o
Okuimana nlike ge, Okwuima nina no bim tukwasi sigi na rum
My darling binu si mi ko ba mi ja wrestling,
Ko mi lese yi mi mole,
Ah, yi mi mole like pillow, oya se mi lese my darling
Iwo nikan soso mama ni o, ko ma tun soluware to le dan ru eyi wo
Oya oya oya my darling
I done talk titi you no dey hear, I say make you careful of sweeti mouthi?.
Ah sweeti mouthi, honey tongue, them plenty for titi, he get wetin them they find?
If he open him mouth peren you done lost forever, you better be careful of sweeti mouthi...
Anything he say is a lie, if he say wait I dey come, in fact he dey go
Abi ko ti ye e na oho??
What of the time wey he promise say he go send you for summer
Make you know Manhattan, make you see Las Vegas?.
Summer finish patapata you still dey for Ajegunle,
E be like say your Las Vegas he dey inside television?..
Eh my darling na wah o, how you dey believe sweet talk like this?.
Ahurungi naya nkukuu, Weren me your pillow
Ahurungi naya nkukuu, Tukwasi sigi na rum
Werem me your pillow ooo? So mi gbo?..Ahhhh so
My darling eleyinju eleyinju eleyinju ege o, ibadi aran o,
Ahh oponu sowe nu, make you no follow, sweeti mouthi
Make you no follow follow follow, honey tongue
A chance e a de fashi ahhh, okwui ma ni na no bim
Which one you dey now, come on, which one now, tukwasi sigi na rum
Aha come on put your hand??oh eh yeah yeah?ba ba baby
Ba ba by baby ba by ba by ba ba??.baby baby??baby baby my darling
Ma je kan tan e, Won a kan chance e, na me be your man
Posted by: